E Ti E Le, Economy Len Wo...P-Square, Banky W, Waje, Chioma ALL Fly Economy
LMAO...see dem nollywood and dem Your stars were on their way to bayelsa (last weekend) when the pics were taken. No big deal to fly economy, but you know the way some of them 'act up' like say na only us they fly am. You know them now, they are in the pic, lol.
lmao...won le oh
ReplyDeleteMoshift month wealth you sef sEe dem, na d same category we dey jare....lol, see as dem full inside!
ReplyDelete