Thursday 26 December 2013

The Concluding Part (18+) She Pulled Her Pant...I F*cked

My phone begin ring. I look the call, na so I ignore am. The phone come ring 4 more times. All na Perpetual dey on the line. Kai, I just dey gyrate say na my time to do yanga be that. I no call am till when I close from office. Na that time I say make I call her so that I go gist the short journey from my office down to bridge or massalaci junction wey I go see car enter.
"The number you are calling is not reachable. Please try again later"

I no form big boy o. After all, na she wan apologize no be me. Na so I pick the call come keep quiet for like 5 seconds.

"Hello, are you there?"

Kai, I miss that voice. Na so I swallow spit compose myself. I no wan talk like say I dey excited. Everything na step by step.

"Yes, I am"

I answered, my voice come even surprise me. The bass just come out, men, I come dey trip for myself. See bass abeg.

"Did you see my message?" See question. I blind?

"Nah, did you send any message?"
I want make she use her mouth take talk wetin dey the message. Una no fit blame me na, once the wind change, na to mess follow the direction. Na who dey road go hear the smell.

"Ok, maybe network is holding the message even though it showed 'delivered' on my phone. Did you see my missed calls?"

Them no dey lie for this kind question. Mind you, no be lie I dey lie, I just dey play matured game.

"I did but I was busy." Na so her voice change...

"Busy doing what eh!" O boy, the babe never change o.

"If you are going to talk to me in that manner, I will drop this call" Na so I threaten am. By that time I don dey wait for car make e come.

"I am sorry. I love you and I want to be with you."

Walahi, this kind question no be me dey answer am, na my diicck dey always do the talking. The preek just charge slightly as my mind just imagine how her body go look like if she no wear cloth. "hmmmm..."

Na wetin comot from my mouth but for my mind na "I FEEL GOODDDD... TA RA RA RA RA RA".

"Is that all you will say?"

By that time car don come and I don jump enter inside after elbowing one guy comot from road. The guy self just dey outside dey abuse me. For where, I send am, me don enter car, na wetin important be that

"Hey see, we will talk later. I just entered into a car." (this line famous ma)

Na so I drop call before she fit protest. Minutes later.... "I will be waiting for you in Oceanic Bakery" Sweettttttt!!!!!!!

I had already start telling the conductor I was going to stop at Oceanic Bakery. I had called Gordon earlier and told him I have a quest to conquer in his house. Like the french will say "je suis plus que vainqueur" (I am more than a conqueror). Na so my mind deceive me sha. I dropped from the car as soon as it stopped, told the conductor to keep the change. I walked into Oceanic Bakery majestically, looked at the ever frowning receptionist and smiled. Wahala, she smiled back and even winked at me. My diiicckk enlarge by one inch.

"babyy"

Before I fit react, Perpetual don carry my mouth for warm kiss. Kai, I been wan surprise but I control myself. Wetin woman no go do to get her man back? That is, if the man no be liability.

"That was swift"

I tell her as she comot her lips. Na so I catch my breath back. I turn look receptionist, she frown her face as usual but this time the thing come tight like say person dey help her squeeze the face more more.

"What would you like to take?" See me still wan make she chop my money.

"Nothing."

Wowwwww.... I swear, I no even ask her the second time.

"So? That means we should leave this place na"

I said and extended my hand which she took. We walked out of the place like a couple. Her hand as usual was soft and she had this aura around her that I cannot explain. Thank God it was night as my diicckk was already pressing hard against my plain trouser. At intervals, when a girl is coming in our direction, I stylishly use my hand to hide the ere.c.tion.

"Where are you taking me?"

She asked as soon as we turned the street that leads to Gordon's house.

"I want to see a friend" I replied.

"Can't you see that friend another day?"

She asked. O boy, see me o. See who another day. Make I postpone toto wey I wan chop again?

"I can't. It is important." I answered.

"It seems you don't want me to follow you ba." She asked.

"No o. I would even like to introduce you to him" I replied.

"Like you've introduced all your other girlfriends to him ba?" Na wa o. See question. "No o...."

I just keep quiet. I no even know wetin I go say. Na so she hold my hand turn me back come begin go back till we reach the beginning of the street. Na from there we proceed dey go her house. As soon as gate just dey close, she just press me for wall begin kiss me. I confuse come push her small.

"What of your people?"

See wetin I suppose ask as she dey lead me go her house since o. "They are out."

My brain just alert as I begin dey kiss her back.
Normally viewers discretion is 18+ but mine is 23+... Read on your own risk....

As we kissed, my hand found its way to her soft ar.se which I squeezed and pressed her close to myself. I was thinking deep within me. Finally I have gotten the pusssyy of my dream and really there aint no way I am not going to hit this hard. I squeeze her nyash like say I dey squeeze bread make e strong so that I go eat. Na so ma the babe carry her hand hold me tight dey rub me for my head.

I turned her round and propped her back against the wall while I began my experiment on her. I took my hand and placed it on her bosom which I squeezed gently. I wan savour the moment while e last. Na so I hold this bosom dey squeeze am dey rub am round while the babe just close her eyes. I carry my hand put am through the up of her low neck cut (abi how them dey call am) shirt come dey brush am lightly against the soft skin wey dey there. I come pinch the thing small. Na so the babe open her eyes come let out one kind shout and laugh like that.

"Auuuccchhhhiiiii "

I put hand inbetween the mounds of her breeasts dey draw am up and down while my second hand still dey her nyash dey knead am. I no even kiss her again. I just dey use my lips dey play around her neck. Sometimes, I go draw am go her ear place come bite the thing gently. Men, my preek don stand o but for where, I just bone the preek.

I draw back look the babe face well, her eyes dey close. I look her body, my mind begin congratulate me for wetin I wan hammer. Right there I just dey reason which style go dey best to start with. I put hand for her cloth begin pull am up gently, na so with her eyes closed, she raise her hand up allow the cloth make e slide through. See me see white bra dey stare me for face. I drop my mouth sharpaly for her the part of her bosom wey dey stick outside. Na so I begin use tongue draw circle on top. The babe self own na to begin press my head tight against her bosom. I no care say she wan suffocate me because I no get plans to miss the moderate breeasst wey don dey do me minimini wanawana.

I roll my hand go her back, na so she ease small comot from wall, I hold the hook of her bra, with one swift movement, na so I comot the hook from the bra. I come carry my hand dey rub the place wey the rope of the bra give line. I just dey wonder how e go be like if I no fuucckk her at the long run. Get thee behind me satan. I shout the thoughts go the back of my mind sharpaly.

I carry hand romance reach her shoulder come begin dey pull am gently. Each move dey expose her bosom small small. Na so my preek ma dey stand small small. I drop the bra, her yellow bosom just dey look me for face. I no rush, I just dey feel like say I get the whole time for this world. Since she no complain, who be me to hurry? Wetin I don hustle for?

I begin wey the breasstt, I hold both of them for my hand come jack am up, measure the size, length, breadth, width and the circumference. I impress with wetin I dey hold. The thing still turgid for her chest. Na so I draw my head close come carry the breasst rub my face small, I just dey roll my face on top, dey place kisses on top. Small time, I just carry my mouth climb the elongated nip''ple. Una know say Tips get different sizes. Her own dey on the longer side. Na so those small small things wey dey charactize nippple scratch me for mouth small before I give the Tip one long suck. Na so I hold am in-between my lips come pull my head go back. The Tip follow my mouth. I release am, carry head go the other one come do the same thing before I come finally settle down begin suucck the boobbyy men.

I dey succk one, my finger dey play with the nipplle and whole mound of the other. I switch head, the finger ma go switch him position. The babe just hold my head in place. Each time I do like I wan comot am, the girl go drag my head go in-place. She come dey heave her chest up and down like say she dey try suppress her moans. Men, me? I kukuma carry teeth bite the nipplee.

"Auchhii... That hurts" For my mind na im I say...

"Un hum.... Wetin you expect before?"

I come concentrate dey suck bobbby while my hands just dey rotate her smooth soft skin. Men, e get where I go squeeze, the babe go vibrate like say electric shock dey pass through her body. Me just dey savour the moment, dey suck boobby until the babe lift my head come cover my mouth in fresh kisses. Na there I know say kisses different. E get the kiss wey them dey take start romance. E get the one wey them dey take complete romance. But the one wey them dey give in-between romance, na that one dey hot pass.

Picture this thing. Babe place her soft wet lips on top of your lips begin chew am practically. Her tongue dey try locate your throat, you dey push am out. The moment your tongue enter her mouth, na so she suck am like say she wan pull am comot. Fear catch me o, I just know say I gats carry the romance enter another level.

I carry my hand go lower, all this while, I ignore the place. I feel her hand for my own, my mind shake say she wan push my hand throway. E for bad sha. Babe allow you see fresh breasst, allow you kiss fresh lips then come deny you toto. Na molest sure pass na (na joke o but conji get him own level of thinking). Na so her hand aid me pull her pencil trouser go down. See, pencil trouser dey hard to pull sometimes but the kind conji wey hold me eh, no time, na so I slide the thing sharpaly comot from her leg. I drop my hand there. Shiittt... Na so the place warm, come hot, come sweet, come dey oily, come wet at the same time. I just dey for world of my own.

I carry hand squeeze the pussyy lips together. This babe don begin kiss me again but na lie, I refused to be distracted. I adjust my finger, just slide am enter inside her Kitty-Cat. As we stand, na so the thing hard to enter. The babe gatz raise her leg up small give me access. Na the access wey I see make me begin finger fuucckk her. Na so her wetness just dey rush for my finger while she just dey moan inside my mouth. I move go her femalecore begin draw zero (0) top both clockwise and anti-clock wise. E just dey as if the babe go gaga as she just carry one leg wrap me for body. Crazy standing position.

Her hand just grab my diicckk for the first time begin tug. Na so she dey rub am in a hurry so tay the thing no come dey sweet me, e just dey like say my joystick wan cut. Na so I hold her hand make she reduce the speed, na so she ma code begin rub my preek jejely. I dey finger her, she dey rub my preek. Men, I just know say toto don sure.

I carry hand hold the buckle of my belt, whola, the belt find im way comot from my waist. Na so me and this babe begin struggle who go remove my belt. E just dey like say both of us dey possessed. Who no go possess? Toto get power self pass some guns. While gun go give you pain come kill you, toto go sweet you, make you laugh, make you cry, give you pain come finally kill you. And na the death self dey pain pass. You die on top toto, men, people wey go come do funeral procession go dey look your body anyhow.

As my trouser just drop, na so this babe go down immediately, my diicckk find im way enter inside her mouth. Mouth Gig different ooo. Na so thgis babe begin suuckk my preek, she dey twist her tongue on top, she go push her mouth enter finish until she don almost (my preek big na ) swallow am, she go come make sound like say she wan vomit, na so she go bring am out. She go comot am begin use her hand dey self-service am. She go concentrate for the head sotey I go begin beg.

Finally this babe just begin suck my preek fast fast, my abdomen dey constrict, my breath dey up, my eyes don roll go up. Na so my leg begin shake. Kai, I carry hand hold this girl head for place, my balls just do my kind thing, earth just change. Men, I begin see different colours. I dey move waist go front while she just stay in place dey squeeze my balls. Na so I release enter this babe mouth. Men, my diick head just over sensitive at once. Me, I pull am out o but damn, the babe hold am. She throway the sperm wey been enter her mouth come begin stroke my preek again. Na so the johnson ma react almost immediately. As my diickk strong, men this babe just rise up, hold me for neck come begin kiss me.

Her leg just go round my waist while me just do the normal thing. I carry hand hold my preek, bend down small come plug the preek inside her toto. O boy, the place don hot pass 100 degree celcius. I just begin dig inside. As each time dey pass, na so my digging dey fast until I come begin weak some how. Na so I turn this babe. She hold wall come adjust her nyash like say she wan squat. From there, na so I just insert my preek enter. I hold her waist while she come start to dey move up and down. O boy, she dey grind me until my strength come back. Na so I draw her nyash go back, adjust her come begin fuucck her hard from back.

I dey enter her, she dey squeal like say na pig wey dem dey cut im neck. Maybe na because of say we dey outside sha. I hammer this babe till she begin beg make I release say all the water for her toto don dry finish. For here, I comot preek, carry saliva rub am, push back inside toto. How I go invest for something, I no go chop that thing to the fullest. Na so I fuucckk her until I release inside her. That release self get im own story.

********************
Na all night her people go o. She still drag me inside, we go continue. Na there she make that statement wey dey the beginning of this story. Na fucckk we just dey fuucck fuucck till 4:00am wey I wear cloth tell her say I don dey go. The babe just do her face like say she wan cry.

"Foxy, I will miss you till we meet again"

My ear ring.

"There aint no again between us"

I drop the bombshell.

"Fucckk yoouu and fuucckk your pusssyyy. I stopped loving you a long time ago. Goodluck with finding love again."

Na so I open gate leave her as she bend down begin cry. I just close my ears waka go house. That evening, na so police show, pick me up, put handcuff for my hands while the policemen and she with her mother wey follow her begin call me...

"Cheaterrrr..."
Lol, English don suffer sha. Na 2 days I spend for cell but e worth am sha. Toto no be toto until strong preek don chop am. My mission accomplish so I no lose for any side. She pulled her pants... I F'u'c'k'e'd!!!!
The END!!!
By @Foxy_flow BBpin: 28FF386A this nutty dude resides in Abuja.
Thank u for reading! U can add me on 22000AE6E3 and follow me on twitter @opecareem

7 comments:

  1. Sorry Guyz my Pin is 220AE6E3 thanks....

    ReplyDelete
  2. Wow...

    As the writer of the story, I say, thanks for reading!!

    ReplyDelete
  3. NicE one.... Soap or vaseline? Wetinmake I use cos I Don Dey bathroom?

    ReplyDelete
  4. I dey com make I go bathroom... I get vaseline and soap which one make I use????? Dis story dey make me high!

    ReplyDelete
  5. My Di*k don over hard ooo... U go fear dis kain prec*m nah

    ReplyDelete
  6. Boring story . Why pidgin tho .

    ReplyDelete
  7. Nice one....I laffed al tru..

    ReplyDelete

Kindly drop your comments and also follow
Twitter: @opecareem
Instagram: @opecareem