As I looked at the brea'ast, left one in particular staring at me, na so my heart pick up rhythm. I just dey look the bosom as e dey shake anytime wey the driver wan accelerate or decelerate. Na so I just dey imagine how the bosom go feel like. My elbow just rest lightly on the bosom. Light for inside bus dey off and other passengers ma just dey look dia front. I decided to make firm my elbow which I used in tugging at her bosom a little bit to see the reaction. The babe acted like she was asleep. The music playing in ma ears had turned to "Not Afraid" by Eminem. "Make una bring una money, gather am line by line." The conductor pleaded with us.
"And like I been say, if you no get change, your money go become my own" That part was a joke. The buses though are notorious for delaying you each time you give them a higher denomination and there's no change. "Bros, abeg you get change"
She spoke from within. Da fucckk my elbow was pressing
firmly on her bosom.
"Ehm.. No worry about the money"
Yehhh... N150 for pressing bosom. Fair enough. I hear say ashawo dey charge higher for Abuja. In fact, Nassarawa wey I dey. Me no dey do ashis sha but I follow one of my friend go City Rock for Mararaba. Na 700 the guy pay. Na me even bargain because him say I'm must Bleep that particular girl. I swear to God, the girl get belle. I no just tell am. When him come back, I ask am how him carry Bleep... See im reply..
"Na the first time wey ashawo dey gimme Canine Methodology be that"
Me? I just laugh.
"Na sake of say she get belle na"
I reply am.
"No wonder. Na wetin make her dey complain.

Only God know how the pikin head go look like once she finally born. The pikin suppose get migraine sake of say the number of preeks wey go dey knock him head no be here.
"Oga, no change o"
The conductor shouted at me. He squeezed his face to look tougher. I was not in the mood to argue.
"When you see change, give me. And the money na for 2 people self."
I said to him.
"If I gat one shot, one opportunity"
Lyrics of '8 Miles' blaring through the speakers. Yeah, Eminem seemed to know I was finding it hard to make up my mind. The day had gotten dark and we were stuck in the crazy hold up of Abacha Barracks. Now, this molue usually manoeuvres its way out of tight situations and in doing so, it usually follows sides of the road. This causes the passengers to be thrown against each other and is my perfect opportunity to do things under the guise of being shaken up.
Na so I removed my elbow, carry hand grab the full bosom. I fit swear say the babe no even stare. The fat man no send and everybody just dey shout make driver take am easy. I held the bosom for some seconds before I started fiddling with it. I fondled and fondled, my preek charge and charge. Na so I carry my bag wey I dey always keep for ground come up. I rest am for my knee.
E be like na invitation. The babe hand ma just grab my preek. I first pause, swallow spit come look around. I wan make sure say coast dey clear for the kind thing wey she wan do. Nobody even look back. I felt like the only man in the world.
Una understand say if woman begin touch you, you go get morale proceed. Na when she bone, you go dey reason whether she dey vex. Na so e do me o. I just turn my hand put inside her shirt. Now that position dey uncomfortable but na how man go do. Her hand wey dey handle my preek. E dey sweet me so tay I feel say na cheating if I no grab ha natural bosom without bra. Na dia I see myself dey play with bosom like say na government job. The car sef just dey make noise.
Small time, her hand comot from my preek. I come dey happy say I don win, say she dey feel me pass. Na when I hear my zippers dey go down na im I know say I still be learner. Her warm hand dey my boxers dey drag am up.
"Nyanya deyyyy!!!"
The conductor shout. I freeze.
"Oga, move make I come down."
A voice was saying from behind. My hand don comot from her
bobby o. But na so her hand don grab my natural preek dey squeeze am. Men, na
small, I for just open my mouth say sssshhhh.
Journey continue o and e come be like say hold-up no go dey Mararaba. I no know where the babe dey come down. Na so I put hand inside my bag, retrieve my wallet. Check inside, carry complimentary card put for her hand.
"Marabha dey"
Na so the babe take come down. Oya, wetin make I put my wallet for bag na sake of say eh, one una wan enter car. Una go drag. Person fit drag your wallet comot from inside your pocket.
"Hello"
Na Perpetual dey call.
"I really want to see you tonight. Let's meet at the cafe."
Her voice sounded teary. I was alerted.
"I'm on my way."
I was still at Ado junction. Just five minutes to New Nyanya junction my final destination.
I dropped at New Nyanya junction and strolled casually to my destination. The internet cafe is located in a place facing my street. Elder Ogba street. I had passed the Market a little bit when I heard my name..
"Attai"
I turned round to see tall Israel walking towards me.
"O boy, how far na"
He asked as he caught up with me.
"I bam o."
I replied.
"Na where you dey go so"
He asked. Now we all know that is a foolish question. One thing is to see me dressed in working clothes, another is to ask me where I am headed to.
"I dey go your father wife place"
I replied him.
"Baba, stop to dey play na. I wan introduce you to one girl. She say she like you well well."
He said to me. My ear twitched at the mention of introduction, like and most of all, girl.
"I for like follow you o. But e get one babe wey me wan go meet for plaza"
I answered him.
"Eh, make we go there together jor."
He said and walked in step with me. Na so we begin waka dey go o. I no even spoil my mind as to wetin make the babe been dey cry. I just bone unto say e fit be say something dey disturb am. Na so we reach plaza, I look the environment, I no see babe. My phone begin ring.
"Hello, I am seeing you. Walk into the street by the side of the plaza, you will see me there."
My mind cut. The street wey she just yan na one kind dark street like that. The place to me na no-go area for night o.
"O boy, na double pole street she say make we enter o."
I said to Israel. I could see the reaction on his face.
"How we go do now?"
He asked.
"Since you be my back-up, make we enter na"
I said to him. He nodded his head. We walked into the Plaza and exited through its side gate. The whole area as expected was dark. Now, we have electric supply 24hrs daily but damn it, those guys have vandalized their transformers. The area is always in constant darkness. From the darkness, all you see is little glowing lights and white smokes. The air itself is no longer oxygen, if there is any element like igbogen, with formula I•2.
"Sssssss"
I nearly jumped out of my skin.
"I am here."
Perpetual's voice sailed through the darkest part of the street to me. Israel and I walked towards the voice. A black gate was there, there she was, dressed in black too. She turned, pushed open the gate for us. We walked in. A chair was placed at the extreme end of the compound. We walked there and I allowed Israel sit there while I stood and waited for her to bring a seat for me. This she did. She brought two.

I sat on one while she sat on the other one. She was looking
at my face, I was looking at hers.
"I broke up with my boyfriend"
The door holding her tears broke open and water flowed. It is only expedient for me to draw close and hold her in a warm embrace. My shoulder was getting all the tears and catarrh but to me, it was an investment.
Before I could say.. Sex doesn't kill, my shoulder had become wet. Israel just sat voiceless not knowing what to say or do. I too did not know how to comfort her. Instead the nice smell from her hair which was placed on my face was consoling me. Who says it doesn't pay to comfort a woman? People even say, "a shoulder to cry on is a dicckk to ride on". Figure it out.
"Shhhhh"
I whispered into her ears. I was too taken back to even ask her why he had broken up with her. Maybe I was the cause, maybe not.
"Attai, I wan ball"
Israel whispered. Her arms were still round me so I dismissed him impatiently. He stood up, I only heard the gate shutting. Maybe he tiptoed away.
"What happened?"
I asked her.
"Ehm.. It's a long story."
Long ke? I have all the time. No time to do what Nigerian actors do.
"I have all the time in the world."
I said to her gently. She paused her embrace and lifted her head and looked into my eyes. Now, that moment passed slowly like in movies. I could see stars flying around.
"Promise me you won't break my heart"
Screecchhhh!!! Eh, when did I even get her heart that she is talking about breaking it. Some girls can really jump the gun.
"I won't"
Now I did not say that, my diickk did. And before I could say anything further, warm lips fell on mine. Hey, don't get it all wrong, she did not just throw herself on me. I kissed back but not with as much enthusiasm that she kissed me.
"I love you"
She whispered and lowered her head down shyly.
"I love you too"
My diicckk replied. Hmmm, this diickk no go put me for trouble o. We gisted for some time, talking on things, avoiding emotional things. That was from my part though. I don't get emotional with Kitty-cats I wanna fuucck.
"I think I should be going."
I said to her having spent close to an hour plus.
Now, I have spent time trying to console someone. In fact, a total stranger whom my diicck had adopted. I had done all I could to make her keep quiet which she did and now, I am stuck between the devil and the deep blue sea. I can't sleep in her house, my body will be found pounded with pestle and cooked with hot water. I can't attempt to go outside. Those guys smoking would strip me to my boxers. What do I do?
Such was the delima I found myself in. Even though I had announced my going, I had made no effort to get up. I was still seated. I was doing all the calculations in my head. I was still dressed in my working clothes. My school bag containing my laptop was still slung over my shoulder. My shoes which was polished that morning and which I had just both the previous week adorned my legs. My clothes were new too. Wahala ti de!!!
"I think I should be going"
I made the announcement again. What was I expecting? An offer to sleep in her house?
"Owk love, good night."
Now I'm fucckked. I asked myself questions only I could produce answer to. What happens if my laptop is taken away? The clothes no go be problem o, but the laptop? Modem? Nairaland (Seun, make your head no big), facebook? Kai, I enter one chance all in the name of getting an extra pusssyy for my diicckk. Kai, the brain in my diicckk really need to be checked.
"Baby"
The first time I am calling her baby.
"You know I am so tired. This bag is weighing me down. You should help keep it for me, I will send my younger brother to collect it tomorrow."
Like I had magic cowrie sewn into my tongue, she just accepted the bag without questions. Kai, my phones had miraculously found its way into my bag. Don't ask me how. Your brain processes information and tasks at 10000000000000000 Zilabytes when you are faced with very difficult tasks.
"Good night angel"
I kissed her lightly on the lips and pulled the gate open. The babe no even follow me go outside self. So much for love abi? I got outside and started walking home majestically throwing my hands in the air like I had no care in the world. My heart was beating right in my brain. I swear no be lie. You know when your pulse transfers from your wrists to that tiny vein on your head and start doing "dut dut dut", that was exactly how I felt that night.
"Na where you dey come from without shoes na"
My younger bro asked immediately I stepped into the sitting room. My breath was high but who cares. Na only shoe na and seriously nobody asked me for it. I only heard "hey hey hey", and my legs kicked in. The shoes found their ways out of my leg when the acted as a decelerating force-field.
"From work na. But men, some agberos been dey fight for junction walai. Na run I carry comot from there"
I said breathlessly while I proceeded to the kitchen to dish food for myself.
****************************** ****************************** *******
The next day, I had already left instructions for my brother to retrieve my items from Perpetual. I was in the office feeling uneasy and trying to concentrate. No phone to play with, nothing to do. Just sitting my black Bottom and browsing through Nairaland. Each time I will have this feeling like my phone is vibrating in my pocket but men, nothing.
I closed and got home to meet my brother watching a movie on my laptop.
"Attai, I see your show for road o"
He said to me and smiled briefly while I frowned and went to pick my phone. It was off. Well, I had switched it off.
"Hello, Perpetual. Yeah. Thank you for yesterday. No, can't come."
That was how the conversation flowed.
"I am not feeling too well. My stomach is paining me"
She said, making her voice sound like a baby. My brain processed the information the normal way so my reply was in the normal way too.
"Sorry my love. I wish I am there right now. I would have worked on it"
She paused.
"Go jor. You that say you can't come."
"Yeah, I can't really. I am very busy right now. Loads and loads of work to do."
I replied trying to pacify her.
"So it is only sorry you will tell me ko"
Now where is she headed to.
"Lots of love baby, muah muah"
I blew kisses into the phone.
"mtchwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww"
You know that kind of his that make ones ear drum vibrate. I pulled my phone out of my ear and looked at the screen to be such her lips were not going to come out and suck my ear drum outta my ear.
"Ah ah, what did I do na?"
I asked.
"Na only love I go chop? Abi na your kisses I go drink?"
Kai, now that was harsh. But what was more harsher is the next sound that followed.
"Kuchup. Kpoo kpoo kpoon"
She had dropped the call on me.
"Stylez"
I said referring to my younger brother.
"Go buy me MTN N400 own"
Moments later.
"Attai, I love you. You are the best thing that ever happened to me."
Okay, I know what you guys are thinking. I just played the mugu. But to me? For every action, there is an equal and opposite reaction. N400 no be child's play and I go draw the oil equivalent. If only the oil would come quickly.
More updates coming. Drop ya comments ooo....
To be continued!!!!
By @Foxy_flow BBpin: 28FF386A this nutty dude resides in Abuja.

******************************

Lol.......but guy dis story long ooo
ReplyDeleteOya continue Asap! Add more volume jor!
ReplyDelete